Akpororo - You Show Me Love Song Mp3 Audio Download
Lyrics: Akpororo - You Show Me Love
Every prophecy dey come to pass oh
The bad one You take away
And the good one You make stay
Baba no be me righteous pass
But You choose to bless me
Na Your hand I dey
Baba, na Your hand I dey eh eh
You don wipe away
Every tear for my eye
My family dem gallant
Baba na Your work I see
Any time wen I call
You dey answer me oh
I go dey follow You
Dey follow You go oh
You show me, show me love
You no let enemies laugh at me now
You show me, show me love oh, oh
Na Your hand I dey
Some want make I fall
But Oluwa no gree dem
Bad mind people,
Dem dey plot for me to fail
Some even waka from Naija to Benin
Dem even send thunder
Make e come strike me
You wan fight the man, after God heart
Any time when I call am
E dey answer me eh
Even wen I find trouble
My God go still beat You
That’s why I love You
Because You get power
You show me, show me love
You no let enemies laugh at me now
You show me, show me love oh, oh
Na Your hand I dey
You show me, show me love
You no let enemies laugh at me now
You show me, show me love oh, oh
Na Your hand I dey
Every prophecy dey come to pass oh
The bad one You take away
And the good one You make stay
Baba no be me righteous pass
But You choose to bless me
Na Your hand I dey
Baba, Na Your hand I dey
You show me, show me love
You no let enemies laugh at me now
You show me, show me love oh, oh
Na Your hand I dey
Na Your hand I dey ey
If no be You, enemy for kpai me
You don turn every thing around for my side
Oh God, I go dey hala Your name dey Go oh
You show me, show me love
You no let enemies laugh at me now
You show me, show me love oh, oh
Na Your hand I dey
Follow us on social media:
Facebook: @hottestnaija.com
Twitter: @wherehot
Instagram: @hottest9jablog
Do you feel like dancing, rejoicing, shouting, screaming, or you're filled with jubilation because of the Mighty things the Lord has done? Then look no further, cos our gospel praise songs page, containing the hottest Nigerian and foreign praise songs collection, was prepared specifically for you.
Peradventure you need the lyrics of the songs you are downloading now, just downloaded, or have downloaded before, our lyrics page is the best place to look. What more could be more helpful and entertaining than seeing the lyrics of your most favourite song before you, as the music unfolds unto the climax. Hey we've been there before, and still encounter it from time to time when the vocals get lost in the cloud of heavy orchestration.
Are You a Classical Music lover, our classical music page, contains the best of classical songs, composed and written by composers like G. F Handel, Bach, Joseph Haydn, etc.
As you listen to your best gospel song, you may also want to get some more insight and knowledge about the word of God, from eBooks written by God's servants, or you may want to learn something new or build yourself up in some way. Then our eBook Page is the right place to look.
You may be in need of entertainment, and probably want to watch a video too. We understand that as well. You can get entertaining video downloads from our video downloads page.
Post a Comment
All comments are strictly guided by rules of coherence and respect for all and sundry. Failure to abide by these rules, will result to removal of concerned or related comments.